Saturday, 24 August 2013

THE MAIN REASON WHY DELSU STUDENTS WANTS STRIKE OFF

AN OPEN LETTER TO ASUU FROM STUDENTS OF DELSU

DELSUITES
WE ARE MISSING SCHOOOOOL!! ASUU why na?
wow! can't believe itz now 50 dayz and counting...
We miss school Gate! (All dose rogers wey dey Smart for campus 3 esp !!) =))
We miss campus SHUTTLE DRIVERS!! (Dem nor dey eva get change!!) =))
We miss MOTEL!! (5 guys go dey huzzle 2 teach 1 gal hw to swim!!!)
We miss BRAVO! (I reserve my comment, but their bread sha !!!)
We miss ATSCAN HALL !!! (D only place wey we fit host both fellowship nd party2geda!!) 24/7) =))
We miss NIGHT CLASS !!! (Guyz toastin, galz greein, thieves thiefing, 90% sleeping) =))
We miss LIBRARY!! (Where we dey quietly charge our fone)
We miss CAMPUS 4 (were we drink palms and some smoke weed)
We miss JAME'S SHOP (were we cut our Hair, play PS αи∂ charge fones) =))
We miss SCHOOL CAFE (were we chat withour MAGA and register our course forms for free)
We miss ALL D BANKS IN ABK (where we always queue up)
We miss CAMPUS 3 SMALL GATE(where keke hustle for passengers in d afternoon nd make shakara in d evening)
We miss SATURDAYS IN CAMPUS 3 (wen regular female students hustle to meet big shots dat are weekend students)
We miss BLUE PLANK, were most guys de eat Santana αи∂ cowleg
We miss our COURSEMATES wen de run ðεy go fixed class sidelining some others...
We(guys) miss our CUSTOMER in small market (her pikin too make brain)
We miss CAMPUS 2 BIG GATE(the apple, pineapple, orange, pawpaw etc)
We miss GURLS HOSTEL were girls de waka wt pant nd flat breast... lol;). We miss kuti street,where we dey chop MAMA NELSON FOOD every night..Her meat #50 sha... We MISS JA FLEX,where we dey chop pomo #70
*************
Now I understand why asuu no wan call off strike. Of all thinz u guys missed,no lecture? No wonder wole soyinka say this generation was dead on arrival..... Although sha,I miss these thinz too.

2 comments:

  1. Nice one dude u try wella,asuu is making us miss so many things

    ReplyDelete
  2. America Daniella25 August 2013 at 11:36

    Lols! Princewill u no go leave us alone ohhhhh! U wan kill us! Kudos 2 u sha! U re 2 much!(Daniella America)

    ReplyDelete